
In a recent interview with BBC News pigin, the Nollywood Actress said:
“My husband na Odogwu. The feeling for inside house sweet pass wetin people dey see for outside. Anything wey I want like this. I go get am. To cook e go even fight me say why I dey cook? Say make I comot for kitchen.
It’s a very comfortable lifestyle and a happy one”.

