This is what Senator Shehu Sani representing Kaduna Central said concerning debate about President Muhammadu Buhari.
He wrote:
If Baba no wan debate make you leave am;abi na by force? All the talk wey he dey talk everyday no do you? Una just want make he come then u begin disgrace am with quote quote China this China that;If na China talk dey sweet una,Baba don go there tire.Make una take your time o!

